If to say God dey let bygone be bygone ..
Hin for no chase Adam and Eve out of th gee garden of Eden😒
This life just wicked #vawulence#Igbo and Shayo #Elemi 9
@starboyterri abeg shey na lifetime deal u sign ni? Cos you suppose don blow pass all this one wey you dy do oooo you be STARBOY ☀️#Roma#Rihanna#Elemi 9
OBO in his lyrics. OBO Elemi nine plus.
I can’t believe davido has 9 plus lives wow!!!
So,that means if I shoot davido once,he won’t die?
Davido give me like two lives from it. So I can boost too. 🤲#Davido.#StandStrong#Elemi 9