I won use @Oladipsoflife album wound my sef. Past three days tf.
Legend, aniyikaye, Orí, odia, skusku
One wey burst my head na jayZ ojota, mura nd wabillah
My streams alone fit reach 1M😭😭, @Oladipsoflife do streams giveaway make I get data stream again😪😪
Shey dem dey whine me niii...@Oladipsoflife ... Is the best rapper as at now .... Please we need concert abi na full show this December... Just show us Love
If You Get This Kind Talent For Your Family You Fit Pray Make He Die? No Abi? Exactly… ❤️&💡
🎵:- OlaDips - ODIA - Track’12 Off #SuperHeroAdugbo Album 💿 Link In My Bio