Babe talk say, NA CONTRACT DEM DO, AND CONTRACT DON END😂😂😂...
You see ehn, I don dey see simp, but this one is another level, look like Kayamanta to me..
My guy don chop breakfast now, naso we dey pity ham...
I did a freestyle video sef, cause I can't just stop laughing 😂😂
Show this thread