Girl wey una never marry,, una don use 500k, 300k, 200k credit alert spoil her finish, una werey go later break o , those big head girls too won't settle for less anymore 😂 if we send them our daily 2k 5k 10k, we no even dey hear thank you SMH... na Man dey do Man.